Inventively skilled, Khaid, a Nigerian singer, composer, and Neville Records artist, composed another enthralling blockbuster hit record tagged “Anabella.”
In addition, the stunning smash followed up “Carry Me Go,” his last delivered song featuring Boy Spyce, a Marlian Music signee.
To invent some distinctive points, the new gratifying smash released song is the kind that makes you feel pleased rather than sad, and also an enduring and seductive classic that merits a place on your playlist.
Listen and share your thoughts below!
Anabella Lyrics
[by Khaid]
Oh oh
If I ever hurt you girl I’m sorry
(Girl I’m sorry)
Oh my baby no go leave me follow zaddy
(Follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send
carry my money make we go faji
{Chorus}
Baby Wetin sup o
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o
Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo
{Verse 2}
Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want
I be talk and do
Money too long e get part two
I know say you dey feel me
So no go dey mezebu
Girl you dey reason me one kind
And e dey pain me o
(And e dey pain me o)
And if na cash wey
You want I go waybill oo
Girl if you ever fall my hand
That change go pain me ooo
(say e go change me)
If I go ever love you na maybe ooo
(But shey you know say)
If I ever hurt you girl I’m sorry
(Girl I’m sorry)
Oh my baby no go leave me follow zaddy
(Follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send
carry my money make we go faji
{Chorus}
Baby Wetin sup o
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o
Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo
Get More Song Lyrics On VoxLyrics.com
Do you want to be notified of new song releases? Click to follow us on Telegram now!
2 years ago
Thanks alot
2 years ago
Hi
2 years ago
My favourite music ❤️ this
Comment by Naijafavourite.com
2 years ago
Nice
2 years ago
UNPEDICTABLE
2 years ago
Nice music
2 years ago
Nice one
2 years ago
What a nice song
May God help you to sing another one
More appropriate for you song
2 years ago
Nice music
2 years ago
I Love This Song 💞💞💝💝WOW
2 years ago
Really amazing
2 years ago
This song is for friends (boy and girl)
2 years ago
This song is for friends (boy and girl)
2 years ago
Really nice
1 year ago
I Love you
1 year ago
I really appreciate the God for giving this person an opportunity to sing this wonderful song
1 year ago
Thankx for the music bro big up
5 months ago
I love it too
5 months ago
I love that
5 months ago
I love it keep it up.
5 months ago
I love that